Folgen
-
As the year 2023 is drawing to a close, people don dey begin dey act recklessly and stupidly, everybodi is in a hurry to make enough where dem go take go village go celebrate with love ones and relatives but in the process, there will be so many mistakes and accidents, so please pay closer attention to your surroundings and give priority to your safety and the safety of others, if you are a driver who is taking extreme risk to make extra money, abeg consider other road users. End of the year and Christmas period na dat time of the year wey people dey quick to blame everything on witches and wizards and bad belly people, but you wey dey point fingers at other people, how you dey behave this seasonal period? Am Darkydey......We wish all our fans and everyone a happy new year 2024 in advance.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Even a mosquito has the right to life, so why wont an idiot human not have the same right to idiocrasy. You do sabi say, that university in your city was built by an idiot abi? The banks and libraries in your cities were all built by idiots.
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Fehlende Folgen?
-
THE UNFORTUNATE CASE OF @JETLAG
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
You don ever wonder say, why e bi say, when you dey take herbal treatment to fight some yamayama wahala, e no dey seem to work? or why mainstream practitioners no dey to talk or approve the fact say, the best way to heal the body na via holistic practice? Well I get better explanation for you..... Listen below.
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
The things you do everyday and how you treat people will someday definitely revisit you, question is, will it be a nice revisit or a "youknowsituation" type of revisit?
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
I MADE THIS PREDICTION ABOUT NIGERIA ECONOMY AND ELECTION BACK IN JANUARY 2023 BEFORE THE SE-ELECTION OF OGA JAGABAN.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Have you ever had a surreal dream? dream wey be like say you dey live am in real time? I had a very strange experience, I think i was astral projection...... listen below.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
People dey wey just dey move about the planet dey disturb the natural way wey the planet the move, dem go dey go Africa go dey dig up our African ancestors, dey disrespect us up and down. Make we talk dis evolution thing agan.....
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
This one I no go wan write or comment on am, I go like make una just listen to wetin happened because e get things wey people dey go through wey some other people go dey think say, na so e suppose be, whereas no bi so e suppose be at all at all.
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
As recorded before the 23 Feb 2023 Naija election.
Am serious, God should not have created some people wey dey this our planet, some people are just plain out wicked so tay, dem no sabi how to show or hide their wickedness again. What did we ever do to dis people wey make dem hate us so much? why are they so scare of us?
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
E get somethings wey be say, if man pikin wan begin talk about am, e go take days to even begin to comprehend it.. make we talk about it abeg.I am Darkydey, and I am vibrating
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Did you know that the only way to fight and defeat evil is by being evil? Okay, I know this one's gonna come out as blasphemy but truth be told, if you move away from the matrix and indoctrination and see the world for what it actually is, you will understand inner-stand and overstand what am saying in this podcast...Am Darkydey and I am vibrating
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Ma Naija people, as our oga president tenure don dey draw to an end, abeg i no say no bi everybody infact no body for Naija go agree say, this government bin better in anyway but dat no go stop us fom wishing our out going President Buhari well and good life and health, I know say him as a person bin try him best to see Naija through but if u no know, u no go ever sabi, and our people dey talk say, "Something wey elder dey sidon see, small wey stand for stool no dey see am"
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
We dey talk say " wetin old man dey sidon see small pikin wey stand no dey see". The devil get so many tricks for him pocket and e dey always manifest dem tricks in so many different ways, sometimes some of dem ways go seem so true sotay, even an acclaim man of God fit fall for dem tricks. Naija people, una see this Nigerian 2023 election wey go happen on Saturday so, e go either break or unite us, I hope we get it right this time.
Listen to my take on the upcoming elections and why I believe say na only a Pan Africanist fit safe Nigeria 🇳🇬 🙏. Am Darkydey.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Una sabi say, in this world wey we live, human beings, we come in different forms ,sizes and colours and I be damn if anyone go come on social media to tell the whole planet that a certain food is compatible for the occupants of each and every Continent on the Planet, all these "doctors" who dey come online this days copying and repeating things the great dr Sebi said many many years ago but won't give credit to the man, shame on you all, you all make me sick.
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Have you ever get the feeling like say, u wan slap an idiot? if you could, what would you do?
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
Darkydey Radio
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
Honestly, there should be churches of wisdom everywhere, wetin i mean be say, we suppose get churches wey dey preach wisdom and knowledge to the people, not tithe giving and heaven and Yt Jesus, make we build churches wey we go dey go there go dey get wisdom and spiritual education.
Darkydey Radio here
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
See, e get somethings wey dey quick to dey make me vex, wey go make me go from "you know" to just vex. Ma people, nothing cool about obesity as far as am concern, i know say e get some people wey dey struggle with obesity and are seriously trying to lose some weight, but wetin dey vex me be those fat people wey no get shame at all at all. If you be celebraty or you called yourself celebraty, I wan make you sabi say u be role model to some Children, so make you no come on social media come dey tell little Children say, it is okay to be fat, there is nothing okay in being obessed, so Lizzo, abi wetin be your name, PUT SOME FUCKEN CLOTHS ON.
Darkydey Radio here
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message -
But hold on for a freaky minute, have you taken stock of 2022? wetin you bin don archived in 2022 before you begin dey plan 2023? (Pidgin) How many lives did you positively touched in 2022? How was your stress level in 2022 and wetin you go do in 2023 to level am? Make we discuss......
--- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message - Mehr anzeigen